art by GDBEE
Fuck up a million times
How life do for you
Cry a million more
Onye ask am kedu
Ebe na mask
Where my voice am go reach
When you no see a wall
It'll make ya scream
I'm faded, like my mind
Transparent, every time
Dey craze, dey misaligned
Nobody's here but mine
Right here
Abeg come meet me like this
I go fix up my fit
Ndi blow up my mix up
(Hey) No sense again?
(Hey) Ibiakwa again?
Shakara they give
You see this girl drown, no dey struggle again
Ego it go round, it's so silencing
Showing me pepper, nwagi under it
Inner sabi under layers of skin while padi padi
They still sensing it, despite all my tirals, they still raising it
I'm seeing the stars, my ala di talk oh she tell em fear not
Go and reach for it all, so I've put out akam, I'm collecting it all
I'm faded, like my mind
Transparent, every time
Dey craze, dey misaligned
Nobody's here but mine
Right here
Abeg come meet me like this
I go fix up my fit
Ndi blow up my mix up
(Hey) Once I start settling, nwanyigi rise up, there's no pause again
(Hey) Lost innocence, sabi dey shine as my fate closes in oh
Jeshike again, tiene your best so the next will begin
"ALWAYS" prod. by Beatz Vampire Craze 0:27-1:55